Omo mehn, nor be small thing oo! *my eyes dey chook* na so gist carry Aproko land for main auditorium yesterday as Law students (set 2014) just dey denge-denge waka reach main auditorium for where all the correct owamnbe things dey shele ,to celebrate their cultural pride day. Come see repping....*mtcheew* make sense die!
Aproko snap all the pictures before dem enter main auditorium and even the ones wey snap for corridor sef *lwkmd*.The guys sef con scarce na so babes just dey pose for camera...abegi...who no like paparrazi! no dulling abeg...anyways congratulobia to them!..Oya see all the pictures.....na fashion parade thinz!
.